VIDEO: Nigerian pastor deliver one female member of demonic spirit with romantic kiss.

Before Jesus go leave this earth, he promise say en followers go do wonders wey pass the one he come do for this world.

Ebe like that prophecy dey happen in our time sake of some of the wonders some pastors dey do these days pass man en understanding.

One such pastors be this one wey dey Nigeria, he deliver one woman of evil spirit with serious kiss like they dey bedroom.

I dey talk too much sef, just spie the video

Leave a comment