TimwestwoodTV be one prestigious platform wey so many artists dey like pass through. Top Ghana artist like Sarkodie, Shatta Wale den Stonebwoy dem all go ron show for there before. Some ron the show well wey some go do yawa.
The latest of Ghanaian artist to go ron show for TimwestwoodTV be GroundUP rapper Kwesi Arthur. I go fi confidently talk say en freestyle be killer! He spoil there all
Spie the video for the down then you go see say what I dey talk be true

