Mario Balotelli score wey he run go collect phone go live on Instagram

Our brother wey en Mummie and Pupee from Ghana wey dem dey call am Mario Balotelli do en things again.

Last Saturday as he dey play for en team Marseille in the French League, he score fine goal wey he run go collect phone wey he go Instagram live go celebrate for there.

The goal be en 4th goal as he sign for Marseille this season.

You just spie the video for the down here

Leave a comment