Arab B come dey perch for Shatta den Pope Skinny dema beef top.

Ara B be useless for Ghana music industry like Menskrom traffic light. He no be relevant one minute sef.

We no know what he dey do since Shatta sack am but as Shatta den Pope Skinny en beef come, guy want ride on the opportunity come the limelight inside small so he make video dey give Pope Skinny fire say as he introduce Skinny give Wale finish, Skinny go sell out wey he collect en position for the SM empire inside.

He do long video dey talk plenty. You just spie the video.

Leave a comment