Dem dash Stonebwoy tear rubber Kantanka car for en birthday.

Kantanka surprise Stonebwoy on en birthday as dem dash am one tear rubber Kantanka car.

They present the surprise to am as he dey perform for en show wey he do for Labadi beach yestee night.

Spie the video for the down here

Leave a comment