Pocket sized Kumawood actor say he sex plenty Facebook girls.

One pocket sized kumawood actor wey they dey call Company wey en real name be Mohammed Boni say he sex plenty girls for Facebook.

This adult small boy talk this tin as he dey do one interview. They come ask am say what the girls dey see before they dey come wey he come talk say en sef the tin dey wonder am because he no know why they dey come.

He say he no dey spare any girl wey dey bring en self. He say he get skills for bedroom well well. He say Ghanaians go clap foram if they see en skills for bedroom.

He do this interview with Kweku Manu on the programme wey they dey call “aggressive interview”

Leave a comment