
Some few hours back, people start dey complain say dema Facebook app no dey work. Enobe Facebook alone, Instagram den WhatsApp all dey inside.
As this happen, people start dey speculate say Facebook wey they dey own Instagram den WhatsApp all get some attack that be why the apps no dey work nu but Facebook dema people come deny say them no get attack.

They talk say they dey work on the issue wey as we dey speak now ebe like Facebook start dey work again wey dema appearance den display dey look different now. Ebe like dem just shut the system wey they do some upgrade.
