Them jail some guy 9 years sake of he kill dog.

Some guy wey they dey call David C. Herbert get more than 9 year jail sentence because he kill en neighbour en dogs.

This guy wey be former Navy man for America chop 37 years.

Them say this man kill en neighbour en dog with poison wey he comot another dog en eye.

Them see the dog en blood for en baseball stick inside en car.

Apart from the jail time, dem fine am $10,000.

Leave a comment