Three people die for Netherland as one guy open gun fire on people.

This morning one guy for Utrecht inside Netherland open fire on passengers wey dem dey tram inside.

The information now be say 3 people die but police no fi arrest anybody yet. Wey they no gather any proper information about the shooter so far.

Leave a comment