Keeping fit den gym life now turn trend. People these days wether dey be young or old dey hit the gym to get dema body in shape. Some just want nice body wey some too be really concern about dema health.
As this trend dey go on, people dey flood dema social media accounts with dema gym pictures and the progress dem dey make with dema bodies.
One such person be Pear Garavaglia. She be South African wey dey trend on social media sake of en unique features den en gym pictures.

Recently, one of en videos go viral as she dey break one big water melon with en thigh. See the video for the down here.



If you no join the fitness trend yet what you dey wait for?
