
Shatta Wale be one of the artists wey Zylofon media sign the time dema money dey.
Since Zylofon dema boss NAM1 get en yawa nu ebe like their money matter make someway so the artists dem sign all scatter.
Shatta deeer he still dey show loyalty to NAM1 den Zylofon media. He post for en Instagram how he dey miss NAM1 den what NAM1 do give Ghana music.


