
News wey we dey gather from Nigeria be say Bobrisky, the guy wey he turn en self woman, wey dey make noise for social buy en self one brand new Mercedes Benz.
Me I no know weytin I go talk if this thing be true because people wey dey do proper productive work no fi even buy second hand Toyota Corolla sef.
Just spie the pictures.


She no be woman ooo na man that!
