VIDEO: Dem murder Shatta Wale en boy Junior for America.

Reports we dey receive be say Shatta Wale en boy wey they dey call Junior US die.

The report be say them murder am for en house.

This Junior guy be the same guy wey get fight with Showboy wey Showboy stab am nu. Showboy dey serve jail term for America sake of that issue.

The guy en death shock plenty people sake of he be active online not long before them murder am.

Leave a comment