The richest man for this world at the moment wey they dey call Jeff Bezos den wife Mackenzie divorce after…
VIDEO: NPP and NDC supporters fight for street for America.
NPP and NDC supporters export their tins go America as president Akuffo Addo visit America this week. Video wey dey…
Goat thieves tell judge say ebe “April fool” as they catch them dey steal goat.
Some four guys wey they catch as they dey steal goat for Ejisu inside Ashanti region say they no steal…
American model Amber Rose dey preg with en new boyfriend.
American model wey they dey call Amber Rose dey expect new baby boy with en boyfriend wey they dey call…
UAE say they no go give Nigerians 3 months tourists visas again after some Nigerians go rob for there.
The United Arab Emirates say they stop dey give Nigerian passport holders 3 months tourists Visas sake of some 5…
Jamaican media person say ebe Shatta Wale dem know and not the other people wey dey come take pictures for Jamaica.
The music industry make interesting since Stonebwoy travel go Jamaica like last week dey try do some collaborations with some…
VIDEO:New Jamaican sensation Koffee spoil Burna Boy en track for BBC extra.
Jamaica produce plenty reggae artists like Bob Marley, Buju Banton den Chronixx. The newest reggae voice wey dey come out…
They pass death sentence law for gay people inside Brunei.
The sultan of Brunei make they pass new anti gay law for en country wey go make they stone gay…
VIDEO: Joyce Dzidzor Mensah dance almost naked inside dross alone to celebrate birthday.
Former AIDS ambassador Joyce Dzidzor Mensah celebrate her birthday yesterday 2nd April. She come her Facebook come dance almost naked…
Dumsor: Deputy Energy minister say he no understand why Ghanaian dey shout just after one week dumsor.
Our deputy Energy minster wey they dey call William Owuraku Aidoo say Ghanaians be intolerant because he no understand why…
