What charleyGhana dey hear for town be say Wutah dey split again just after 3 years we they come back together.
Wutah Koby go reveal for Hot FM say they dey split sake of dema 3 years contract for NKZ records

wey e bring them together finish.
As them come together again dem do some hit songs like Bronya wey dem

take win award for VGMA 2018 den Ghana music awards UK sef.
The ways things dey go deeer ebe like this be last time they come together.
