Yaa Pono be one musician wey dey smoke wee waa wey he no dey take hide.
He go perform for Pent Hall week the Saturday e come pass nu wey during the performance he tell the students say if they dey learn wey dem no dey see top make dem smoke wee.
We no
know wether ebe boka he want make them smoke or amnesia.
You spie the video of Yaa Pono wey wysepromotions take as he dey advice the students
