Fila wey e drop for town now be say Haruna Idrisu wey he be oga for the NDC party inside dey complain for one leaked tape inside say he no go fi trust the women for their party inside sake of the NPP guys dey use their horizontal line too much.

This be what the man talk.
“Because amongst us… I am sorry to report this because some of our women are being dated by NPP MPs. So when that happens how can share the trust I have shared with each one of you? Only a few senior members behind us know about it. Because if you say it, they (NDC Members) would go and sell it”.
We no go fi confirm say the voice be Haruna Idrisu en voice so we dey wait make he come remove en muff.
