Skip to content
CHARLEYONLINE

CHARLEYONLINE

Charley No Yawa

Category: Uncategorized

Dem don jail Trump campaign manager wey do big 419 for America.

This oyibo chairman wey they dey call Paul Manafort don get 47 months sentence for jail for weytin den don … More

Thieves go scatter Menzgold headquarters steal everything ooo.

Thieves go enter the Menzgold headquarters for Dzorwulu steal TVs, air conditioners, photocopy machines, DStv decoders den fans. We no … More

Pay me make I go: Sergio Ramos don tell Real Madrid President.

Real Madrid captain wey they dey call Sergio Romas don vex ooo. Their president Florentino Perez come enter dressing room … More

Hollywood star go adopt baby boy from South Africa come turn am girl for America.

One oyibo woman wey dey act for Hollywood come enter South Africa adopt one little boy wey they dey call … More

Police don catch 11 illegal immigrants inside container for England harbour.

Police for one England village wey they dey call Killingholme don catch eleven people wey discharge from their country enter … More

One man buy 2 lions for Security inside Nigeria.

I sure say you know Tony Kabaka the former Agbero tax collector if you be Nigerian. For my Ghana brother … More

Forget Sarkodie den Manifest! This be the new king of rap for Ghana.

He dey rep Osu, en name be “toyboi”. He dey mix Ble, Ga den Twi for en rap with wicked … More

Them jail one man wey dey sex en own daughters before he go pay their fees.

Court put one man for the cooler inside for 10 years sake of this man go do weytin human being … More

Petrol prices don go up again ooo 1 gallon be…

Weytin we don hear from Joy business be say they don increase fuel prices again. Now petrol one litre be … More

Police dey find Akuapem Polo a.k.a Rosemond Brown for “murder”

Akuapem Polo commit “murder” yesterday as Ghana dey chop en 62 years birthday. She commit this murder for Instagram as … More

Posts navigation

Older Posts
Newer posts

Archives

Follow Us

Authors

  • charleyghana's avatar charleyghana
    • NADMO calm nerves amid earthquake fears.
    • Flooding kill 32 people for South Africa.
    • Breaking: They rescue the Taadi kidnapped girls.
    • “Loyal Menzgold staff” say make Nana Addo remove NAM1 from interpol wanted list.
    • VIDEO: Nigerian pastor deliver one female member of demonic spirit with romantic kiss.
Create a website or blog at WordPress.com
Privacy & Cookies: This site uses cookies. By continuing to use this website, you agree to their use.
To find out more, including how to control cookies, see here: Cookie Policy
  • Subscribe Subscribed
    • CHARLEYONLINE
    • Already have a WordPress.com account? Log in now.
    • CHARLEYONLINE
    • Subscribe Subscribed
    • Sign up
    • Log in
    • Report this content
    • View site in Reader
    • Manage subscriptions
    • Collapse this bar

Loading Comments...