Skip to content
CHARLEYONLINE

CHARLEYONLINE

Charley No Yawa

Category: Uncategorized

Nana Ama McBrown display en heavy pregnant belle take thank God.

Ghana actor Nana Ama McBrown come display en heavy pregnant belle to take thank God. This be what she write … More

Court for South Africa don Jail white guys wey kill one guy sake he steal flowers.

Two white guy for South Africa wey be farmers don go enter wahala because they kill one black for South … More

NPP guys dey chop our NDC women too much: Haruna Idrisu

Fila wey e drop for town now be say Haruna Idrisu wey he be oga for the NDC party inside … More

Billionaire die for hospital as he dey enlarge en penis.

One rich man wey get small penis come vex say en girlfriends dey enjoy en money for free as he … More

Jose Mourinho dey go back to Real Madrid?

As Real Madrid dema wahala come dey heavy for their neck, they come dey find coach wey go come save … More

One guy die for Nigeria after he drink gutter water take celebrate Buhari en victory.

One guy for Bauchi state in inside Nigeria promise say he go drink gutter water for 10 minute if Buhari … More

Man wey die with $173m crypto currency password “chop” the money before he die.

One man wey dey do crypto currency investment for people die with the password of the account some few months … More

Germany sack Jerome Boateng from dema national team.

Germany football team coach wey they dey call Joachim Low say he no go call Jerome Boateng to the national … More

Stonebwoy confirm say en wife born new baby boy for am.

Plenty tins happen for Stonebwoy en birthday concert yesterday for Labadi beach. Apart from say Kantanka dash am car, Stonebwoy … More

Dem dash Stonebwoy tear rubber Kantanka car for en birthday.

Kantanka surprise Stonebwoy on en birthday as dem dash am one tear rubber Kantanka car. They present the surprise to … More

Posts navigation

Older Posts
Newer posts

Archives

Follow Us

Authors

  • charleyghana's avatar charleyghana
    • NADMO calm nerves amid earthquake fears.
    • Flooding kill 32 people for South Africa.
    • Breaking: They rescue the Taadi kidnapped girls.
    • “Loyal Menzgold staff” say make Nana Addo remove NAM1 from interpol wanted list.
    • VIDEO: Nigerian pastor deliver one female member of demonic spirit with romantic kiss.
Create a website or blog at WordPress.com
Privacy & Cookies: This site uses cookies. By continuing to use this website, you agree to their use.
To find out more, including how to control cookies, see here: Cookie Policy
  • Subscribe Subscribed
    • CHARLEYONLINE
    • Already have a WordPress.com account? Log in now.
    • CHARLEYONLINE
    • Subscribe Subscribed
    • Sign up
    • Log in
    • Report this content
    • View site in Reader
    • Manage subscriptions
    • Collapse this bar

Loading Comments...