Keeping fit den gym life now turn trend. People these days wether dey be young or old dey hit the…
Video: Two cocoa trucks catch fire after they crash for Tema.
Two trucks wey dey carry 600 bags of cocoa beans Monday morning collide wey both catch fire near the Tema…
Shatta wale show buttocks again.
Ebe like some kind money dey fi make you craze. The money come plenty too much make Shatta Wale no…
Akuapem Poloo do crazy twerking dance to celebrate the role she get for up coming movie inside.
Kofas Media dey come out with new movie wey they tittle am “Away Bus.” Them do press conference for the…
Three people die for Netherland as one guy open gun fire on people.
This morning one guy for Utrecht inside Netherland open fire on passengers wey dem dey tram inside. The information now…
They launch the world most expensive perfume wey dey cost only Ghc2.2 million plus for Dubai.
What is money to Dubai people. Money no be problem for these people ooo. They get the tallest luxury residential…
Dem butcher ECG(PDS) worker sake of dumsor.
Just this past Sunday workers of PDS go Kokrobite for Accra say they dey go repair some of dema power…
Disaster: images of the Zimbabwe den Mozambique thunder storm.
This morning we report about the thunder storm wey kill plenty people for Mozambique den Zimbabwe. These be some pictures…
Video: Buju Banton perform first time for fully packed stadium after he come from prison.
Reggae legend Buju Banton start en “long walk to freedom” tour yesterday after them release am from prison some few…
Pictures: Tragicmatic swerve death for Takoradi road.
Rapper den radio presenter Trigmatic escape death as he dey return from Takoradi this weekend. The ride the rapper dey…
