Ghana actor Nana Ama McBrown come display en heavy pregnant belle to take thank God. This be what she write…
Court for South Africa don Jail white guys wey kill one guy sake he steal flowers.
Two white guy for South Africa wey be farmers don go enter wahala because they kill one black for South…
NPP guys dey chop our NDC women too much: Haruna Idrisu
Fila wey e drop for town now be say Haruna Idrisu wey he be oga for the NDC party inside…
Billionaire die for hospital as he dey enlarge en penis.
One rich man wey get small penis come vex say en girlfriends dey enjoy en money for free as he…
Jose Mourinho dey go back to Real Madrid?
As Real Madrid dema wahala come dey heavy for their neck, they come dey find coach wey go come save…
One guy die for Nigeria after he drink gutter water take celebrate Buhari en victory.
One guy for Bauchi state in inside Nigeria promise say he go drink gutter water for 10 minute if Buhari…
Man wey die with $173m crypto currency password “chop” the money before he die.
One man wey dey do crypto currency investment for people die with the password of the account some few months…
Germany sack Jerome Boateng from dema national team.
Germany football team coach wey they dey call Joachim Low say he no go call Jerome Boateng to the national…
Stonebwoy confirm say en wife born new baby boy for am.
Plenty tins happen for Stonebwoy en birthday concert yesterday for Labadi beach. Apart from say Kantanka dash am car, Stonebwoy…
Dem dash Stonebwoy tear rubber Kantanka car for en birthday.
Kantanka surprise Stonebwoy on en birthday as dem dash am one tear rubber Kantanka car. They present the surprise to…
