One pocket sized kumawood actor wey they dey call Company wey en real name be Mohammed Boni say he sex … More
Author: charleyghana
Ethiopia airline accident don kill wife and pikin of one Slovakia MP.
One Slovakia member of parliament wey they dey call Anton Hrnko don announce say en wife and two children dey … More
Sergio Ramos say he go leave Madrid if Jose Mourinho come back.
Just last week we report say Real Madrid president Florentino Perez dey talk to Mourinho make he return come coach … More
China don suspend the kind craft wey get accident for Ethiopia yesterday.
The craft wey get accident for Ethiopia yesterday be Boeing 737 Max 8. This craft be new craft wey the … More
Nigerian boxer Efe Ajagba don beat somebody again for America.
You remember the Nigerian boxer wey one American boxer run from am before they go start de match? This guy … More
Everybody wey dey inside plane wey get accident for Ethiopia die.
Nobody dey alive for the plane wey get accident for Ethiopia inside. Everybody die. Weytin dey surprise people be say … More
Ethiopian airline plane wey dey carry 157 people don get accident for Ethiopia.
News wey dey come right now be say one Ethiopia airline their craft wey dey carry people from Ethiopia go … More
John Obi Mikel Backpass say if you no chop 30years make you no go China go play football.
John Obi Mikel wey be former Chelsea player and Super Eagles captain dey talk truth wey plenty footballers dey fear … More
Teratoma tumor: the sickness wey get eye, nose, teeth and even hair for head.
This sickness na evil sickness. Ebe tumor wey dey fi grow for human being inside. As edey grow, ego come … More
Yeyieee Menzgold dey come back ooo
Abi we all know Menzgold en matter already? Be like NAM1 almost finish en case for Dubai dey come back … More
