Skip to content
CHARLEYONLINE

CHARLEYONLINE

Charley No Yawa

Category: Uncategorized

Ghana: 62 years of independence, weytin we gain?

HAPPY BIRTHDAY GHANA!!! Ghana dey celebrate 62 years of independence today but the question people always dey ask be say … More

Arab B come dey perch for Shatta den Pope Skinny dema beef top.

Ara B be useless for Ghana music industry like Menskrom traffic light. He no be relevant one minute sef. We … More

Shaking come London as they find bomb for Heathrow airport.

They find something like bomb for three places for UK wey make fear bab people small. The police find these … More

Them cure one guy of HIV for UK

Doctors for UK say they cure one guy wey get HIV after they do stem cell transplant for cancer treatment … More

One guy dey take en urine do energy drink.

One guy wey they dey call Fabian Faquharson for UK say en own urine wey be en energy drink since … More

Evangelist Addai take red wine curse fake Ghana pastors

Evangelist Addai come turn traditional priest oooo. Just yesterday he pour full glass of red wine take curse fake pastorsπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚. … More

They arrest former Liberia president en pikin say he go print money.

Fila wey we dey receive from Liberia be say they arrest former president Ellen Jonson Sirleaf en son Michael Sirleaf … More

Evangelist Addai diss Akuffo Addo pasaa sake of the National cathedral.

The people wey dey speak against the National cathedral wey Akuffo Addo want build come dey plenty like the sand … More

Kwesi Arthur go spoil there for TimwestwoodTV with wicked freestyle.

TimwestwoodTV be one prestigious platform wey so many artists dey like pass through. Top Ghana artist like Sarkodie, Shatta Wale … More

Akuapem Poloo den Kumawood actor Sunsum Ahuofe fight for public.

This Akuapem Poloo girl say weytin he want make we do for am for this Ghana here. So so noise … More

Posts navigation

Older Posts
Newer posts

Archives

Follow Us

Authors

  • charleyghana's avatar charleyghana
    • NADMO calm nerves amid earthquake fears.
    • Flooding kill 32 people for South Africa.
    • Breaking: They rescue the Taadi kidnapped girls.
    • “Loyal Menzgold staff” say make Nana Addo remove NAM1 from interpol wanted list.
    • VIDEO: Nigerian pastor deliver one female member of demonic spirit with romantic kiss.
Create a website or blog at WordPress.com
Privacy & Cookies: This site uses cookies. By continuing to use this website, you agree to their use.
To find out more, including how to control cookies, see here: Cookie Policy
  • Subscribe Subscribed
    • CHARLEYONLINE
    • Already have a WordPress.com account? Log in now.
    • CHARLEYONLINE
    • Subscribe Subscribed
    • Sign up
    • Log in
    • Report this content
    • View site in Reader
    • Manage subscriptions
    • Collapse this bar

Loading Comments...