The beef for the SM camp dey get interesting by the minute as Shatta den Pope Skinny dey throw punches … More
Category: Uncategorized
Takoradi people beat Nigerian kidnapper for court well well.
The Nigerian guy wey they dey call Samuel Udoetuk Wills wey police catch for Takoradi say he kidnapp one young … More
Pope Skinny drop diss song give Shatta Wale.
The beef for the SM camp make thick like Nima market weley. Pope Skinny dey show say he no dey … More
Shatta say he go slap Pope Skinny and collect en Benz from am if he no bring en $10k
The fight for the SM camp dey heat up like chop bar light soup. Yestee noor wey we hear say … More
Yawa: Shatta Wale no fi do collabo with eShun sake of she no make he chop am?
FatPu$$¥ return again with another allegation oooo. This time the snapchat account wey dey make all sorts of allegation about … More
Stranger dash Yaw Siki ride.
Yawa Siki wey come turn crif after he go get accident come share some great news with en followers for … More
Mario Balotelli score wey he run go collect phone go live on Instagram
Our brother wey en Mummie and Pupee from Ghana wey dem dey call am Mario Balotelli do en things again. … More
Akua Donkor bore Mahama sake of he build house for Charlotte Osei.
Our own Loud mouth grandmother politician wey en name be Akua Donkor say she bore Mahama waaa. She say she … More
Wutah dey split again?
What charleyGhana dey hear for town be say Wutah dey split again just after 3 years we they come back … More
Yaa Pono say make Legon students smoke wee.
Yaa Pono be one musician wey dey smoke wee waa wey he no dey take hide. He go perform for … More
